08/06/2026
Your liquid soap souvenir vendor no Dey deliver keh????
Wait he no deliver quality liquid soap wey make you guest Dey drag you like I pass my Neighbor 🤣🤣
Abeg plug to this vendor, we Dey deliver steadily with massive reviews from our customers 💃💃💃